Burna Boy Comma

Onlaýn diňläň

CommaBurna Boy

Mp3 göçürip al

Göçürip al
Aýdym sanawyna goş
Burna Boy - Comma Halaýan aýdym-saz sanawyňyza goşuldy!
Burna Boy - Comma Halaýan aýdym-saz sanawyndan aýryldy!
Halaýan aýdym-saz sanawyňyza goşmak üçin hasaba alyň ýa-da giriň!

Girmek ýa-da Hasaba alyş
Wagt: 02:50 Ölçegi: 2.62 Mb Süklemeler: 8 Görülenler: 100

Düşündirişler:

Burna Boy - Comma Aýdym üçin teswir ýok. Ilkinji teswir ýazyň!
Teswirler:

Burna Boy Comma Sözleri

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (comma)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now o (comma)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (comma)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (comma)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now (to another thing now)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

Your body bad, your body bad, bad

I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg so slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma there, comma there

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Tag

burna comma