Burna Boy Comma

Ascolta in linea

CommaBurna Boy

Scarica Mp3

Scaricamento
Aggiungi a playlist
Burna Boy - Comma Aggiunto alla tua lista musicale preferita!
Burna Boy - Comma Rimosso dall'elenco dei brani preferiti!
Registrati o accedi per aggiungere alla tua lista musicale preferita!

Entrare oppure Registrazione
Tempo: 02:50 Dimensioni:: 2.62 Mb Download: 0 Viste: 2

Commenti:

Commento:

Burna Boy Comma I testi

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (comma)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now o (comma)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (comma)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (comma)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now (to another thing now)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

Your body bad, your body bad, bad

I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg so slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma there, comma there

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Etichetta:

burna boy comma
© 2025 melody.az Per contatti support@melody.az Tutta la musica pubblicata sul sito è solo a scopo promozionale. Puoi utilizzare i seguenti mezzi di comunicazione per inserire musica sul sito o per esprimere i tuoi commenti. Puoi aggiungere le tue canzoni preferite o creare le tue playlist da brani già scaricati. È possibile ascoltare e scaricare la canzone senza registrazione. Per utilizzare determinate funzioni è necessario registrarsi. La registrazione è assolutamente gratuita.
Privacy
version: 1.14011