Burna Boy Comma

მოუსმინეთ ონლაინ

CommaBurna Boy

Მუსიკის გადმოწერა

ჩამოტვირთვა
დასაკრავ სიაში დამატება
Burna Boy - Comma დამატებულია საყვარელი მუსიკის სიაში!
Burna Boy - Comma ამოღებულია საყვარელი მუსიკის სიიდან!
დარეგისტრირდით ან შედით თქვენს საყვარელ მუსიკალურ სიაში დასამატებლად!

Შესვლა ან Შექმენი ანგარიში
ხანგრძლივობა: 02:50 განზომილება: 2.62 Mb ჩამოტვირთვები: 8 ხედები: 59

კომენტარები:

სიმღერაზე კომენტარი არ გაკეთებულა. გააკეთე პირველი კომენტარი!
კომენტარი:

Burna Boy Comma Ტექსტი

This one's for all my comma babes, man

Comma way

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (comma)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now o (comma)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (comma)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (comma)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this o comma

E Don finish o comma

Something de miss o comma

I suspect you o

Champion no be easy, o comma

Wetin be this o comma

I no believe o comma

Commot with your feelings o comma

Jejely sit down

Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)

Bad energy Bawo

I go change am to another thing now (to another thing now)

My baby jupa o

Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)

Start to dey sing loud

If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi

And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)

Una know say me I dey keep am, o really, really

My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

Your body bad, your body bad, bad

I dey see comma there

With your fake breast, with the silicon, girl

I dey see comma there

With your booty so big and your leg so slim baby

I dey see comma there

Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?

I dey see comma there

I dey see comma there

I dey see comma, comma, comma there

I dey see comma there

I dey see comma there, comma there

This one's for all my comma babes, man

Comma way

ეტიკეტები

burna boy comma
© 2025 melody.az კომუნიკაციისთვის: support@melody.az საიტზე განთავსებული ყველა მუსიკა მხოლოდ სარეკლამო მიზნებისთვისაა. თქვენ შეგიძლიათ გამოიყენოთ კომუნიკაციის შემდეგი საშუალებები საიტზე მუსიკის განსათავსებლად ან თქვენი კომენტარების დასაფიქსირებლად. შეგიძლიათ დაამატოთ თქვენი საყვარელი სიმღერები ან შექმნათ თქვენი საკუთარი დასაკრავი სიები უკვე გადმოწერილი სიმღერებიდან. სიმღერის მოსმენა და ჩამოტვირთვა შესაძლებელია რეგისტრაციის გარეშე. გარკვეული ფუნქციების გამოსაყენებლად, თქვენ უნდა დარეგისტრირდეთ. რეგისტრაცია აბსოლუტურად უფასოა.
Privacy - version: 1.14012