Burna Boy Comma

Écouter en ligne

CommaBurna Boy

Télécharger de la musique

Télécharger
Ajouter à la playlist
Burna Boy - Comma Ajouté à votre liste de musique préférée !
Burna Boy - Comma Supprimé de la liste de musique préférée !
Inscrivez-vous ou connectez-vous pour ajouter à votre liste de musique préférée !

Pour entrer ou Enregistrement
Temps: 02:50 Taille: 2.62 Mb Téléchargements : 0 Vues: 53

Commentaires:

Aucun commentaire n'a été fait pour la chanson. Faites le premier commentaire !
Commentaire:

Burna Boy Comma Paroles de chanson

This one's for all my comma babes, man
Comma way
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (comma)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now o (comma)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (comma)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now (to another thing now)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, bad
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there
This one's for all my comma babes, man
Comma way

Mots clés

burna boy comma
© 2024 melody.az Pour contacter support@melody.az Toute musique publiée sur le site est uniquement à des fins promotionnelles. Vous pouvez utiliser les moyens de communication suivants pour diffuser de la musique sur le site ou exprimer vos commentaires. Vous pouvez ajouter vos chansons préférées ou créer vos propres listes de lecture à partir de chansons déjà téléchargées. Il est possible d'écouter et de télécharger la chanson sans inscription. Pour utiliser certaines fonctions, vous devez vous inscrire. L'inscription est absolument gratuite.
Privacy
version: 1.14011