Burna Boy Comma

Escuchar en línea

CommaBurna Boy

Descargar Mp3

Descargue
Agregar a la lista de reproducción
Burna Boy - Comma ¡Agregado a tu lista de música favorita!
Burna Boy - Comma ¡Eliminado de la lista de música favorita!
¡Regístrese o inicie sesión para agregar a su lista de música favorita!

Entrar o Registro
Tiempo: 02:50 Tamaño: 2.62 Mb Descargas: 0 Puntos de vista: 35

Comentarios:

No se hicieron comentarios para la canción. ¡Haz el primer comentario!
Revisar:

Burna Boy Comma Letra

This one's for all my comma babes, man
Comma way
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (comma)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now o (comma)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (comma)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now (to another thing now)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, bad
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there
This one's for all my comma babes, man
Comma way

Etiqueta

burna boy comma
© 2024 melody.az Para contactar support@melody.az Toda la música publicada en el sitio tiene fines promocionales únicamente. Puede utilizar los siguientes medios de comunicación para colocar música en el sitio o para expresar sus comentarios. Puedes agregar tus canciones favoritas o crear tus propias listas de reproducción a partir de canciones ya descargadas. Es posible escuchar y descargar la canción sin registrarse. Para utilizar determinadas funciones, es necesario registrarse. El registro es absolutamente gratuito.
Privacy - cep.az - burc.az - yoz.az
version: 1.14011