Burna Boy Comma

استمع عبر الإنترنت

CommaBurna Boy

حمل الموسيقى

تحميل
أضف إلى قائمة التشغيل
Burna Boy - Comma تمت إضافتها إلى قائمة الموسيقى المفضلة
Burna Boy - Comma تمت إزالتها من قائمة الموسيقى المفضلة
قم بالتسجيل أو تسجيل الدخول للإضافة إلى قائمة الموسيقى المفضلة

تسجيل الدخول أو إنشاء حساب
مدة 02:50 البعد 2.62 Mb عدد التنزيلات 0 الآراء 34

التعليقات

لم يتم تقديم أي تعليقات على الأغنية. قم بالتعليق الأول!
تعليق

Burna Boy Comma كلمات الاغنية

This one's for all my comma babes, man
Comma way
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (comma)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now o (comma)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (comma)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now (to another thing now)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, bad
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there
This one's for all my comma babes, man
Comma way

تسميات

burna boy comma
© 2024 melody.az للاتصالات support@melody.az جميع الموسيقى المنشورة على الموقع هي لأغراض ترويجية فقط. يمكنك استخدام وسائل الاتصال التالية لوضع الموسيقى على الموقع أو للتعبير عن تعليقاتك. يمكنك إضافة أغانيك المفضلة أو إنشاء قوائم التشغيل الخاصة بك من الأغاني التي تم تنزيلها بالفعل. من الممكن الاستماع وتحميل الأغنية دون تسجيل. لاستخدام وظائف معينة، تحتاج إلى التسجيل. التسجيل مجاني تماما.
Privacy - cep.az - burc.az - yoz.az
version: 1.14011